BBC

News

Entertainment

Sports

Business

Africa

Live Radio

Country

Webbers

Lifestyle

SIL

BBNaija season 6: Peace na first Head of House, Yousef deputy for di 'shine ya eye' edition

 119566831 Peacebbnaijacapture Peace pick Yousef her fellow housemate as her deputy

Mon, 26 Jul 2021 Source: BBC

Peace don become di first Head of House for di ongoing 2021 Big Brother Naija reality TV show, wey dem tag 'Shine Ya Eye'.

She pick Yousef her fellow housemate as her deputy.

She win di special position afta defeating oda contestants wey bin also do di challenge.

She come pick, Yousef her fellow housemate, as deputy.



Read full article

Source: BBC