Di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) tok say former president of di Nigerian senate, Bukola Saraki dey dia domot.
Spokesman of di anti-graft agency confam di tori to di BBC but e no give extra details.
EFCC says former president of the Nigerian senate, Bukola Saraki is in their custody. Tok tok pesin to the the anti-graft agency told BBC PIdgin say Mr. Saraki was invited by the EFCC. But he didn't tell me the details of why he was invited.
Local tori bin dey report say Mr. Saraki fit dey ansa question ontop allegation of theft plus money laundering.
Dem bin don prosecute di politician before for corruption and false declaration of asset before dem acquit am by di Nigerian Supreme Court.
Read full article