Since COVID-19 pandemic start fo all over di world, contra put plenty measures on ground way go reduce di rate of infection from one pesin to anoda.
Sake of say di virus dey wake well well from Pipo way dey travel from different parts of di world , Nigeria follow put those restrictions.
As di virus don dey reduce oda kontri don remove some of di measures wey dam put in place.
On 4 April, na im di revised travel protocol wey Nigeria goment bring take effect.
Di presidential Steering Committee on COVID-19 release new guidelines for passengers wey dey travel enta Nigeria.
Wetin be di new guidelines
If you wan travel outside Nigeria nko?
Pipo wey wan travel outside Nigeria go try do dis tins
Pipo wey don kolet full Vaccination for COVID-19 na di pipo wey don receive at least two doses of any of dis COVID-19 vaccines weeks before dia date of travel:
Boss Mustapha wey be di chairman of di sterling committee say dem go still review dis protocol afta four weeks.
Read full article
- Expanding Africa’s vaccine production capacity key – Noguchi Director
- Dengue fever epidemic declared in Burkina Faso
- Frontiers earned over $87m while government got under $7m from COVID testing at KIA – Report
- I donated PPE worth over $1 million during COVID-19 pandemic – Ken Agyapong
- Ablakwa releases ‘inaccessible details’ of contract awarded to Frontiers for COVID test at the airport
- Read all related articles