BBC

News

Entertainment

Sports

Business

Africa

Live Radio

Country

Webbers

Lifestyle

SIL

Cristiano Ronaldo: Man Utd dey follow di Juventus forward tok to sign am

 120301942 Ronutd Ronaldo make name for di time she play for United

Fri, 27 Aug 2021 Source: BBC

Manchester United dey discuss wit Portugal captain Cristiano Ronaldo to sign am from Juventus.

BBC Sport don torchlight say any move go rival team Manchester City no go happun for di 36-year-old.

Juventus manager Massimiliano Allegri confam say Ronaldo no get am for mind again to play for di Italian giants.

United oga at di top Ole Gunnar Solskjaer meanwhile say Ronaldo "sabi say we dey here" during one press conference on Friday.

Ronaldo sign for Manchester United from Sporting Lisbon for £12.2m for 2003 and e score 118 goals inside 292 appearances for di club.



Read full article

Source: BBC