BBC

News

Entertainment

Sports

Business

Africa

Live Radio

Country

Webbers

Lifestyle

SIL

Lekki for Lagos don turn "hotbed" for yahoo boys - EFCC

 120387896 235978729 4370139213008535 8041077405404766097 N Yahoo boys wey EFCC arrest and put on parade

Sat, 4 Sep 2021 Source: BBC

Nigeria corruption police, di Economic and Financial Crimes commission (EFCC), say dem don arrest four hundred and two yahoo boys for di upper middle class area of Lagos, for internet-related fraud.

For statement wey di commission post for dia facebook page, say all di informate wey dem gada from investigate wey dem do from april reach june 2021, show say "Lekki district na di place wia all manner of yahoo boys prefer to live."

Di advance fee fraud and cybercrime sections of di Lagos command record total of 402 internet-related fraud arrest between April and June.

Di advance fee fraud do 243 arrest, while di cybercrime sector do 18 sting arrests from wia dem arrest 159 pipo, an dem don convict.



Read full article

Source: BBC