BBC

News

Entertainment

Sports

Business

Africa

Live Radio

Country

Webbers

Lifestyle

SIL

Red list kontris: UK set new travel rules for fully vaccinated travelers from Nigeria

Uk Heathrow 89 Travellers as dem dey arrive for UK airport

Fri, 8 Oct 2021 Source: BBC

United Kingdom don change dia travel rules for fully vaccinated travellers from Nigeria.

Dem say from Monday 11 October 2021, fully vaccinated travellers from Nigeria go dey able to come England and dem no need to provide pre-departure test, do di 8 day test or self-isolate for 10 days.

But dem say dem go need to book and pay for COVID-19 test on dia second day.

Dem tok dis one for inside statement wey dem release on Thursday 7 October, 2021.

Dis dey come afta di goment bin scrap di traffic light system and replace am wit single red list on Monday.



Read full article

Source: BBC
Related Articles: